Wednesday, April 12, 2006

Na yawa o

What a season today it's cold tommorow it's hot what is going on? well in naija it's rainy so hey one thing to be happy about.
There is so much going on today. Tv shows are now getting more pathetic. Some are good na wa nnena from ANTM is a sure banker hopefully that pikin go win o. Too many gists sha but now I'm preparing for my cuz's weedding actually 2 of them . As per family u know say i get to throw down proper. All these weddings sha. I went on a website and saw all these naija couples websites. Wow these people go kill person how far for person wey no get anybody the person go wan commit.
Afetr u go to those webpages you go think well well if na akara you sell for market or na trading u come do.
Well this week has been ok so far. All this katakata everywhere. I dey manage sha. I guess say we dey maintain.
The way air fare dey go I go tey small when I go go naija o. $2000 na wa o they wan sell me with the ticket. Make we pray say virgin naija get their contract if not make naija hol im self.
I go gist una later Kachifonu

1 comment:

Belema said...

Hello Nice Blog...check ou mine too !!